Young John - Extra Cool

Young John - Extra Cool

0
Comments
Last updated January 17, 2025

Read more

:
Young John Extra Cool
Download the new song titled Xtra Cool By Young John.

Artist: Young John

Title: Extra Cool

Producer: Young John

Release Date: 2022

Genre: Naija Music

Download, listen, and enjoy below; 


DOWNLOAD
Young John - Extra Cool Lyrics
Jiggy
No, no
(Bang')
Oh, no-no, no-no-no, no
(Banga)
Uloma, I dey on my ten toe
I don tell you tire, make we dey like extra cool
Oh, can we go back to the time
When this loving sheshe beere?
You know I love you but I'm always on the road
Can't lie you put me in the mood
And I know you want am too
And I carry shoulder down for you
Jowo, ma fimi pa
I don make my spanner loose
(Omo, I don make my spanner loose)
I don carry shoulder down for you
Jowo, ma fimi pa
Sun owo ma ta, m'owo wa'le (Bang')
No wan comot for my head
Omo, walahi
(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)
I must confess
Pemi l'oruko, oya
Fami ni irungbon, oh-na
S'oro si mi anyhow oh, mama
(S'oro si mi anyhow, my darling)
I know e no easy to understand me
You know I love you but I'm always on the road
Can't lie you put me in the mood
And I know you want am too
And I carry shoulder down for you
Jowo, ma fimi pa
I don make my spanner loose
(Omo, I don make my spanner loose)
I don carry shoulder down for you
Jowo, ma fimi pa
Sun owo ma ta, m'owo wa'le (Bang')
No wan comot for my head
Omo, walahi
(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)
I must confess
Omo, walahi
No wan comot for my head
Omo, walahi
(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)
Source: LyricFind
Xtra Cool (Mixed) lyrics © O/B/O Capasso
Show all Show less

Post a Comment

Note: netnaija.blog has pop ads, click the back button on your phone and click the download button again to access the download link after ads popup. | SWIPE LEFT TO DOWNLOAD ALL EPISODES !

Sponsored Advert